After 5 years of releasing hits and bangers, DM Records boss, Timaya comes through with a new studio project. The new body of work is titled “Chulo Vibes” EP and it consists of 9 tracks.
Timaya aka Papichulo as promised delivered the EP today and it is going to be his 7th studio project. The EP promises to be the best this 2019.
Off the anticipated EP we present the 3rd track titled “Pull Up” and Timaya features Burna Boy on this record produced by Kel P.
Listen and Enjoy.
Size: 1.98 MB
Duration: 00:03:11
Artist: Timaya Ft. Burna Boy
Album: Unknown
Views: 1231
Downloads: 86
Added: Feb 08, 2019 at 06:03
Lyrics: [Intro]
Eh yaya
Ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya
It’s Kel P vibes
Leggo
[Hook/Chorus – Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze
Right now them realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know
[Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed
[Hook/Chorus – Timaya]
Pull up pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze
Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know
[ Verse – Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed
Say make I give it to you o
I go give it to you
All that you need to do o is dance a burukututu
Oluwa Burna lomo
I no be adetutu rara
Look! I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo (juju)
[ Hook/Chorus – Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze
Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them, make them know
[Outro – Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
It’s STG